[Chorus]
If you wanna vibe to my song
You gotta pair with some.. body
If you wanna grind with my song
Grab your person, na your.. surety
Baby it's time to giggle your,.. tail
You know what to do without fail
Open, close, open and close
Open, close, open and close
Baby it's time to wiggle your, bum bum
Make your guy dey mayan, he don come
Forward, back, back and forth
Forward, back, back and forth
[Verse]
Dem no dey teach person to jolly o
Dem no dey take evil eyes...
Or bad man eyes dey look honey o
Wetin good no be for one person o, aye
If you never customize, guyz go follow chop
Dem no dey miss
Find your babe, no dey dull like *ekelebe*
Join your babe, today na today...
[Chorus]
If you wanna vibe to my song
You gotta pair with some.. body
If you wanna grind with my song
Grab your person, na your.. surety
Baby it's time to giggle your,.. tail
You know what to do without fail
Open, close, open and close
Open, close, open and close
Baby it's time to wiggle your, bum bum
Make your guy dey mayan, he don come
Forward, back, back and forth
Forward, back, back and forth
[Verse]
*Èmí le jó o*
*Mo le fi gbogbo nkan tí moní bá e jó o*
*I dey gbadun how you* dey shift am for me
After the party, shey you go drop am for me
I no carry come, but I must to carry go
Money for hand, na back for ground,
He say, *omo, no fárrí mio*
Tonight, *gbogbo deal done deal*
*Alaye...., Oya* spill money
[Chorus]
If you wanna vibe to my song
You gotta pair with some.. body
If you wanna grind with my song
Grab your person, na your.. surety
Baby it's time to giggle your,.. tail
You know what to do without fail
Open, close, open and close
Open, close, open and close
Baby it's time to wiggle your, bum bum
Make your guy dey mayan, he don come
Forward, back, back and forth
Forward, back, back and forth
[Hook]
*Suya, suyaya*
*Suya, suyaya*
*Òdómodé n sheré alé*
*Suya, suyaya*
After party for we side
*Wa gba* something for the night
Body banging, and you tight
*Tuuúle!*
[Chorus]
If you wanna vibe to my song
You gotta pair with some.. body
If you wanna grind with my song
Grab your person, na your.. surety
Baby it's time to giggle your,.. tail
You know what to do without fail
Open, close, open and close
Open, close, open and close
Baby it's time to wiggle your, bum bum
Make your guy dey mayan, he don come
Forward, back, back and forth
Forward, back, back and forth
[Outro]
*Óún sheré alé*
*Eré alé*
*Eré alé*